CKAY  Capture My Soul cover image

Capture My Soul Lyrics

Capture My Soul Lyrics by CKAY


On me on me
On me on me
Balance it on me oh
Girl we loving
Till the morning
Morning morning oh
Make we reduce all the fighting
Increase the loving oh

Fefe ne fe fe
Your body dey we we
I’m in love with you
I’m in love with you
Make I leave you for where? Where?
If na lie i dey tell you
Make water carry me go (water carry me go)

Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul

From the night till the morning
Girl it’s only you that I’m wanting
Cos you fine and you sexy
Nwa baby do me gently ewe
No do me shege
No use me play
Dance to my reggae
Are you ready?
Pack your bags make we fly go Paris
Answer answer me oh mami
Only you fit to control me
With your face and your big body
Abeg no killi somebody pikin for here
Oh mami
Only me wey fit handle you
Make my ways no dey confuse you
Abeg no killi somebody pikin for here

Fefe ne fe fe
Your body dey we we
I’m in love with you
I’m in love with you
Make I leave you for where? Where?
If na lie i dey tell you
Make water carry me go (water carry me go)

Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul

Watch Video

About Capture My Soul

Album : Sad Romance Deluxe (Album)
Release Year : 2023
Added By : Farida
Published : Jun 27 , 2023

More CKAY Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl