Laye mi Lyrics by CHEQUE


Aiye mi o ma le o
I no need to dey pariwo
Ki la mu aiye o
Wetin we go carry go
I get one life to live my brother
I won’t get to live another
The night still young o
As I sing just dance along o

Emi laye mi o
E fi won le je ko ma soro
Emi laye mi o
Shebi Oluwa lo ba mi she
Emi laye mi o
Bo je gbangba bo je koro
Ma jo o emi laye mi o

I go ball
I go jolly
I go spend time spend my money
Said am too small no dey form boss
Abeg bros come see this Jonny
But I just sempe I no talk much
Emi laye mi I just lock up
Make I see who get the key who gon stop me from make i shaye mi
Oya put fuel for gen party all night
 dey , energy’s right
Mission don clear my purpose is right
If I left the booking is right
I no fit kill myself o
I no fit come dey send o
What you do for me I do for you
God no go vex o
My staying is ? and am holy
? disown me am mounting my glory
The same people who  try stop me na green light dey come dey show me

Aiye mi o ma le o
I no need to dey pariwo
Ki la mu aiye o
Wetin we go carry go
I get one life to live my brother
I won’t get to live another
The night still young o
As I sing just dance along o

Emi laye mi o
E fi won le je ko ma soro
Emi laye mi o
Shebi Oluwa lo ba mi she
Emi laye mi o
Bo je gbangba bo je koro
Ma jo o emi laye mi o

Am racking this shit men
On top of the food chain you want to know am a  genius
The way that I move men am so  you’re  a genius wait up
Baba God bless me I do yanga
You check me out you see my blessings men deeep pass konga
I just dey sing
I just dey dance
One life and at the end I be happy to say that i live one life
Let my name survive remember me on ? go back with nada
Celebration at its peak
Dedication at its finest
?? for the streets
Let us ? with honest

Emi laye mi o
E fi won le je ko ma soro
Emi laye mi o
E fi wan le je ko ma soro
Emi laye mi o
Shebi Oluwa lo ba mi she
Emi laye mi o
Bo je gbangba bo je koro
Ma jo o emi laye mi o

 

Watch Video

About Laye mi

Album : Laye mi (Single)
Release Year : 2020
Added By : Regee
Published : Nov 08 , 2020

More CHEQUE Lyrics

CHEQUE
CHEQUE
CHEQUE
CHEQUE

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl