CHARLY BOY God Of Men  cover image

God Of Men Lyrics

God Of Men Lyrics by CHARLY BOY


Everybody say ye ye
You know say we get original, we get fake
But this song is dedicated to all the fake pastors
Because guy men don full for church oooo
Yeparipa

Through Jesus Christ our Lord o (amen)
Na wetin dem dey take deceive us (amen)
Through Jesus Christ our Lord o (amen)
Na wetin dem dey take deceive us o (amen)

?????
????

Pastor wetin be your work before
You leave your work come dey deceive the people of God
Who call you, God ever flash you
Pastor who call you, na wrong number be that make you hang am
Na bible be your con you stand for altar dey rob, you be robber
Na prophesy be your Jazz, you turn church to kalokalo you be thiefy thiefy
Sow your seed so that your days may be long
My beloved God loves a cheerful giver

Through Jesus Christ our Lord o (amen)
Na wetin dem dey take deceive us (amen)
Through Jesus Christ our Lord o (amen)
Na wetin dem dey take deceive us (amen)

????
????

Yarn dem well well
Abaka you be ? afaka
Army robber some dem dey call olopa cos you go speak ? you go ?
Santarishomaskuchie
Banterleskishalamaya
Skabocheskabachasakura
Soromisalamisadiva

You tell me make I touch not your anointed
But your anointed dey touch our young girls
You take  advantage of all of our problems
Na why prosperity dey always be the subject
But na we be the subject check am for context
Tithes wey we drop wey youchip wey you don flex
We dey church we dey pray for insurgence
We still dey wait until the day dey blow the trumpet
You talk am I gok am
You talk am I gok am

My brother talk to your God
Human being no be your God
My sister talk to your God
Human being no be your God
Human no be your God o no dey mumu yourself for miracles
Plus them go deceive you after everything dem go leave you
That’s why me I dey pray to my God I go dey do my things my way
Dem say I dey craze cos I dey my lane
I no dey do things my way
Ye ye
Area father dey for you
Area papa there for you
Area father dey for you
Area papa there for you

Watch Video

About God Of Men

Album : God Of Men (Single)
Release Year : 2020
Added By : Regee
Published : Feb 14 , 2020

More CHARLY BOY Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl