Shaka Lyrics by CANABIA


 

See money na the koko
Money is necessary
Money na the ingredient
To make the soup into Lali o

Wake up  in the morning I dey hustle
You no say na God they give my muscle
Steady on my ground make I no fumble
Anything they do I do am double

Oluwa oshe
Owo yen ti wole lapo shaka
Oluwa oshe
Owo yen ti wole lapo shaka

Shaka (shaka), shaka (shaka)
Oh lapo shaka
Shaka shaka
Oh lapo shaka

Put the money in a big gorodum
Ye shaka shaka shaka gorodum
Ye I geti dollars and pounds
Ye I geti euro and Naira
Money na the koko
Money is necessary o
Money na the ingredient
To make the soup into Lali o
Shey you want to see my money ni meet me for crib for ikoyi o
You sef you go see
Ori e gan ma yii

Wake up  in the morning I they hustle
You no say na God they give my muscle
Steady on my ground make I no fumble
Anything  they do I do am double yeh

Oluwa oshe
Owo yen ti wole lapo shaka
Oluwa oshe
Owo yen ti wole lapo shaka

Shaka (shaka), shaka (shaka)
Oh lapo shaka
Shaka shaka
Oh lapo shaka

Oluwa won ti gbe owo ti de
Cos e don tey you they use me play
Gbogbo owo ti pe te ba ti de
Ohh Te ba ti de
If you loose guard for the street them go use you
All the guys for the street them go jonz you yeh
Them go take your babe them go screw you
Them go pack your money them go loose you
When you me see am in the move yeh
Na money move yeh
When I pull up with my crew yeh
We pull up in a cool bay
Can I get a run vibe you already know
Spike it down we dey run the show
Can I get a vibe you already know
You already know, you already know

Wake you in the morning I they hustle
You no say na God they give my muscle
Steady on my ground make I no fumble
Anything  dey do I do am double yeh
Oluwa oshe
Owo yen ti wole lapo shaka
Oluwa oshe
Owo yen ti wole lapo shaka
Shaka shaka
Oh lapo shaka
Shaka shaka
Oh lapo shaka

 

Watch Video

About Shaka

Album : Shaka (Single)
Release Year : 2020
Added By : Regee
Published : Jun 02 , 2020

More CANABIA Lyrics

CANABIA

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl