Sweet Lyrics by BROWNY PONDIS


Yeah
Ouwww
Pondis

Anything wey dey sweet too much
E dey kill one time
Put it in your mind
Anything wey dey sweet too much
E dey kill one time
Put it in your mind

Throw back in time when i see life
This life omo na to give thanks oo
Give thanks to person wey create life
Oh now dem pushing my stamina
Dem wan steal my joy
Rain dey fall no umbrella
Nobody steal my joy
I remember when mama die papa die
Was so hard but right now I give thanks oo
Thought I will fail but I shock dem
I remember when mama die papa die
Was so hard but, right now I give thanks oo
Thought I will fail but I shock dem
Shock dem oo ooo

Anything wey dey sweet too much
E dey kill one time
Put it in your mind
Anything wey dey sweet too much
E dey kill one time
Put it in your mind

Something happen inna my country
Rich man happy, poor man dey hungry
Only thing mi love na my music
Na my music
Anywhere I go
Anywhere I go dem dey look face ooo
Anywhere I sing dem dey confess oo
Bad man thing only Pondis ooo
Pondis ooo
Now I dey confused
Life no hard but you got to choose
Anything wey you like you do
Only winning no time to lose
Pumpkin na kpakin
Container landing
Clearing and forwarding bringing the finance o
Praying to Jah for his guardiance ooo
Guardiance ooo

Anything wey dey sweet too much
E dey kill one time
Put it in your mind
Anything wey dey sweet too much
E dey kill one time
Put it in your mind

Anything wey dey sweet too much
E dey kill one time
Put it in your mind
Anything wey dey sweet too much
E dey kill one time
Put it in your mind

Watch Video

About Sweet

Album : October First (EP)
Release Year : 2022
Added By : Farida
Published : Jan 26 , 2022

More BROWNY PONDIS Lyrics

BROWNY PONDIS
BROWNY PONDIS
BROWNY PONDIS
BROWNY PONDIS

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl