...

Set Up Lyrics by BNXN


All I really care about is my peace

Stacking my cheese owo mi Lon je kin demo

Wetin go make me shine my teeth e go be money

Most of my haters no get work ( dem no get work)

Shorty said 'Buju sign on my tits' and I'm like 'Please

Me wey I just come from sermon

Shout out to Mofeez, he Dey give me trees

Mon jeun lo, olomi Mon demo

I told my Padi one day, I said imma make it some day

I'm in the club on sundays cause I no get work on Monday

Herh, herh herh herh

I'm still chasing money

Herh, herh herh herh

I'm still chasing money

If your baby no like me ,na set Up

‘cause I dey give joy yo

Fi ijo si oo

If your bobo no like me na set up

‘cause I Dey give you chop ke'yo

Fi ijo si oo

If your baby no like me ,na set Up

‘cause I dey give chop keyo keyo ke fi ijo si o

If your baby no like me ,na set Up

‘cause I dey give chop keyo keyo ke fi ijo si o

If your bobo no like me na set up I Dey give you chop ke'yo ke'yo ke fi ijo si oo

Monday to Sunday, my aura sexy, fine boy, melanin

Gbedu we just dey drop, getting maximum wage

Champion, heavyweight, moni Maserati, moni bi two dodge

I fit pull up in a rover or a Lamborghini ( sexy sexy)

Congrats from Kanye, ability pass Kante

Before Kin to sa n le I know say I go blow

(…)

You know say i get gold, you know say I get silver

My aboki get diamond, omoge shi gege

If your baby no like me, na set Up

‘cause I dey give chop keyo keyo ke fi ijo si oo

If your baby no like me, na set Up

‘cause I dey give chop keyo keyo ke fi ijo si oo

If your bobo no like me na set up

I Dey give you chop ke'yo ke'yo ke fi ijo si oo

Watch Video

About Set Up

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright : © 2025 T.Y.E. / EMPIRE
Added By : Farida
Published : Jul 03 , 2025

More BNXN Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl