...

W for Wetego Lyrics by BLAQBONEZ


Wetego, wetego

Euro, BTC, wetego

Money rules everything, I know

Money make a man turn psycho

Fine girl ta ri lọjọsi, o ma n fun mi ni soprano

Anything for ego

Sharperly change the dollar to euro

Ka lọ jaye Monaco

Me and you do the collabo

Bad boy, organize her

Advertise her

Tantalize her

Padi mi, how far

O lọ far far

She want me to demonize am, oh no,no,no

Fresh out, peace sign

Life style Pablo

Me I dey go Polanco

Ahn ahn, wete ego

Ahn ahn, wete ego

Pound Sterling, Euro

BTC, wetego

Through the fire like zuko

Even for water finding nemo

I dey on my ten toes

Follow who sabi road

Ahn ahn, wetego

Ahn ahn, wetego

Pound Sterling, Euro

BTC, wetego

Through the fire like zuko

Even for water finding nemo

I dey on my ten toes

Follow who sabi road

2016, back then, I was a low life

Looking at the bank like only Jah go provide

Now in high fashion, only Jah go provide

Boys looking so fly

Girl, come take this melanin

Sugar cane sweet pass saccharine

Be my medicine, oh my baby

Save my

Save my soul

Save my

Save my soul

From all the demons that walk around o

Say them be humans but dem dey lie o

Save my

Save my soul

Save my

Save my soul

Sanitize am, soliloquize am

Balenciaga

Them no dey price am

Ahn ahn, wetego

Ahn ahn, wetego

Pound Sterling, Euro

BTC, wetego

Through the fire like zuko

Even for water finding nemo

I dey on my ten toes

Follow who sabi road

Iji number

Organize am

Eleganaza

Dem go size am

I go pump am like vulcanizer

M akụ fa hands down, see the propaganda

Perfect timing

Nwoke nọ na icing

Ọ na-atọ fanta

Ọ na-egbu ka cancer

But I be Rasta, onye Buju Banton

Ụgbọ welụ captain

Film abụrọ acting

This the anthem

For the man dem

For the gang dem

And they no fit ban dem

Osochiegbu see Ls we hand dem

E dey pain dem

Omo, Gad damn

Mbute ego, nwoke azachalụ afa

Gbachala afịa

Je bulu asa

Sebe fa agba

Atụlụ anya

Ọkwa ta ta

All man ga-anụ ụda ya, ha

Ahn ahn, wete ego

Ahn ahn, wete ego

Pound Sterling, Euro

BTC, wete ego

Through the fire like zuko

Even for water finding nemo

I dey on my ten toes

Follow who sabi road

Ahn ahn, wetego

Ahn ahn, wetego

Pound Sterling, Euro

BTC, wetego

Through the fire like zuko

Even for water finding nemo

I dey on my ten toes

Follow who sabi road

Watch Video

About W for Wetego

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright :
Added By : Farida
Published : Apr 09 , 2025

More BLAQBONEZ Lyrics

BLAQBONEZ
BLAQBONEZ
BLAQBONEZ

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl