
Sabali Lyrics
...
Sabali Lyrics by BALLORANKING
Success never goes on sale, ah
We still have to pay the price
No be here we dey yesterday
When it's time, you know say Jah will make things right
Remember say, no pain, no gain
Na a step begins a thousand miles
Owurọ lọjọ ẹni maa rire
Anything I dey do, I dey think am twice
Sabali, sabali, patience
Is it really greener on the other side
Sabali, sabali, patience
Make dem no go push you commit suicide
Papa told me not to stop, wetin eye no go see (Eye no go see)
Wetin me I go chop
Na hin make I no fit sleep (Make I no fit sleep)
Many of my package wey dem never ship
Me no wan know wetin go sup
I must follow my dreams (Uh, follow my dreams)
'Cause when no choice, I dey crush the same jeans
Garri dey oh, I gats dey for my P (Dey for my P)
Oh boy, no come here dey whine me
At the top, nibo lo ro pe o tun ti fẹ ri mi
Sabali, sabali, patience (Ah, patience)
Is it really greener on the other side (On the other side)
Sabali, sabali, patience (Ah, patience)
Dem no go push you commit suicide
Is it really greener on the other side
Is it really greener on the other side
Yii yii yii yii
Who who who
Sabali, patience
Sabali, patience
Watch Video
About Sabali
More BALLORANKING Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl