B-RED Dance cover image

Dance Lyrics

Dance Lyrics by B-RED


Gege, It’s B-Red in the building
Gege, of le le le

If you ell me how much you want I go pay (yeah)
Since I met you, blessings came my way (yeah)
Calm down make we dey relate (yeah)
Sha ti gate o, ki won to wole

Baby girl your body na miracle
I no fit let you go tonight
Calm down make we dey relate o
Sha ti gate o, ki won to wole

They tell me say the love e no go last (Ohh)
I tell dem r no possible lai lai
How naaa?
I tell dem r no possible lai lai

They wanna chase you from my side eh le wo lo
I tell dem e no possible lai lai
I tell dem e no go possible
I tell dem e no possible lai lai

Wan baby wetin you give me chop
Make me feel this way
Me i no dey dey like i dey so
Na you dey make me kolo oh

Oh my friend when you go level up
No make me feel this way
Cause me i no go go as i come so
Na me go take you away

Shey you go tell me how much i go pay (yeah)
Since I met you blessings came my way (oh yeah)
Calm down make we dey relate
Sha ti gate o, ki won to wole

Baby girl your body na miracle
I no fit let you go tonight
Calm down make we dey relate o
Sha ti gate o, ki won to wole

They tell me say the love e no go last (ohh)
I tell dem r no possible lai lai
How naaa?
I tell dem r no possible lai lai

They wanna chase you from my side eh le wo lo
I tell dem e no possible lai lai
I tell dem e no go possible
I tell dem e no possible lai lai

It’s B red in the building
Ge ge this bread no be agege
Wan baby (of lagos)
Make me feel this way
Me i no dey dey like i dey so
Na you dey make me kolo

If you tell me how much i go pay (yeah)
Since I met you blessings came my way (oh yeah)
Calm down make we dey relate
Sha ti gate o, ki won to wole

Baby girl your body na miracle
I no fit let you go tonight
Calm down make we dey relate o
Sha ti gate o, ki won to wole

They tell me say the love e no go last (Ohh)
I tell dem r no possible lai lai
How naaa?
I tell dem r no possible lai lai

They wanna chase you from my side eh le wo lo
I tell dem e no possible lai lai
I tell dem e no go possible
I tell dem e no possible lai lai

Me and you baby girl na you (Gege)
Me and you nobody but you (Gege)
Me for you I no be for you (Gege)

Me and you baby girl na you (Gege)
Me and you nobody but you (Gege)
Me for you I no be for you (Gege)

Watch Video

About Dance

Album : Dance (Single)
Release Year : 2020
Copyright : (c) 2020 DMW
Added By : Huntyr Kelx
Published : Jun 09 , 2020

More B-RED Lyrics

B-RED
B-RED
B-RED
B-RED

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl