...

My Way Lyrics by AZNEGO


Open my way for me

Open my way for me

Open my way for me

Open my way for me

Baba take all my pain and show me the way

Make I no cry no more

Hustle for sweet now for many years

When I go make am lord

Oo Revive the blessing I lost many years

Lord show thy mercy on me

Give me little of blessing,wey

Flow like a sea, wey go make enemies ashamed

For all the sins I comit all days, for all the time Lord I fail your way

For everything have mercy now

Holly thy father,open my way for me

Jehova I'm down on my knees

Send the rain of blessings on me

Every day I dey pray now,holy thy father, open my way for me

Open my way for me, open my way for me

Every day I dey pray now, holy thy father, open my way for me

North, East South to West, working all time, nothing I never do for money

Sine yeaster year them say joy is coming

I still never see am Lord All my guys them don make am

All my guys dem don blow, rise up for me oh God

And mama they hope make i kore dele

Show your mercy oh God

For all the sins i comit all days

for you the time Lord I fail your way

For everything Have mercy now, holy thy father, open my way for me

Jehova I'm down on my knees

Send the rain of blessings on me

Every day I dey praying now, holy thy father, open my way for me

Open my way for me, open my way for me

Every day I dey pray now, holy thy father, open my way for me

Open my way for me, open my way for me

Every day I dey pray now,holy thy father, open my way for me

Watch Video

About My Way

Album : (Single)
Release Year : 2025
Copyright :
Added By : Abednego Azoho
Published : Jul 15 , 2025

More AZNEGO Lyrics

AZNEGO
AZNEGO
AZNEGO

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2025, We Tell Africa Group Sarl