AYRA STARR Beggie Beggie cover image

Beggie Beggie Lyrics

Beggie Beggie Lyrics by AYRA STARR


We were only lovers
Before the love came in
Na you be soldier
General no send me 
Now I’m alone 
Now wey you no send me 
You just dey pose
You just dey popo me 
You just dey code
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode o
Ewo ewo ewo kilode o

See the way I dey beg you 
Shey bambiala ni mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go dey find you
All the guys go dey find me 
Me I no fit attend to
Me i no fit compare you
You ah yeh yeh 

E no be you e be me
No mind me I no dey do like this
But nobody holy 
No be say I be John the Baptist
I got issues, got issues 
Girl I made you cry and I gave you tissues 
Every time I kiss you 
Girl we made slow love acting all is cool
Say I led you on
You sef you follow me 
You are having fun 
???
Ewo ewo ewo kilode o
Ewo ewo ewo kilode o

See the way I dey beg you 
Shey bambiala ni mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go dey find you
All the guys go dey find me 
Me I no fit attend to
Me i no fit compare you
You ahh yeh yeh

I wish I said this before 
But you be messing with my mind 
Sing me songs 
Make some love 
Put your hand on top my thighs
I know say you be hot cake 
Hundred yard husband material
But Me sef I be hotcake 
Hundred yards hottie material
Ewo ewo ewo kilode o
Ewo ewo ewo kilode o

See the way I dey beg you 
Shey bambiala ni mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go dey find you
All the guys go dey find me 
Me I no fit attend to
Me i no fit compare you
You yeh yeh

Watch Video

About Beggie Beggie

Album : 19 & Dangerous (Album)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021
Added By : Regee
Published : Aug 06 , 2021

More AYRA STARR Lyrics

AYRA STARR
AYRA STARR
Ija
AYRA STARR
AYRA STARR

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl