ANYIDONS Pain Dem cover image

Pain Dem Lyrics

Pain Dem Lyrics by ANYIDONS


Shey
You can call me Anyidons
Only jah for shine o
Adibindiya  Adibindiya
Adibindiya Adibindiya
Adibindiya Adibindiya

When men dey hustle for street, nor nor nor
Some people think say e no go pay
Mama dey hawk dey train pikin iyoo
Some people think say e no go maamma (maamma)
Many girls dey sale clothing’s online
Just to make money
You dey think say e no go pay
Some guys sold, their ancestorial lands
Just to start their hustle
You dey think say e no go maamaa (maamma)

Italu akwu ka obu ka eze gi di
Amalugi tiles na na anya
Okwu ndi elili eli
Ndi ebupuru battery fa
Na who work, na him go chop
I go bless the works you do
No be Baba God talk am oo
Now the hustle don dey pay
Ona ewute ndilo mana
Onye na ewe iwe
Wetin my God dey do for us
The thing e pain dem
But dem no get choice at all
Weti Baba dey do for us
E pain dem, e pain dem
But dem no get choice at all

Nleanya nirum, ngozi ngozi
Nleanya nazu, ngozi ngozi
Adaeze be anyi o, ngozi ngozi
Ichaka ike na ebecha, owutelu ndi ilo
Nleanya nirum, ngozi ngozi
Nleanya nazu, ngozi ngozi
Okonkwo be anyio, ngozi ngozi
Ichaka ike na ebecha, owutelu ndi ilo
Adibindiya  Adibindiya
Adibindiya Adibindiya

No dey vex for me oo, cos am making the money
Am here for the money oo
Street is military, the hustle is real but e no funny
All for the money oo
When I work every day just for the pay nor nor
Brother no dey block my way oo
No dey use me play oo
When I work every day just for the pay nor nor
Brother no dey block my way oo
No dey use me play oo
Face the hustle
Na who work, na him go chop
I go bless the works you do
No be Baba God talk am oo
Now the hustle don dey pay
Ona ewute ndilo mana
Onye na ewe iwe
Wetin my God dey do for us
The thing e pain dem
But dem no get choice at all
Weti Baba dey do for us
E pain dem, e pain dem
But dem no get choice at all

Nleanya nirum, ngozi ngozi
Nleanya nazu, ngozi ngozi
Adaeze be anyi o, ngozi ngozi
Ichaka ike na ebecha, owutelu ndi ilo
Nleanya nirum, ngozi ngozi
Nleanya nazu, ngozi ngozi
Okonkwo be anyio, ngozi ngozi
Ichaka ike na ebecha, owutelu ndi ilo
Adibindiya  Adibindiya
Adibindiya Adibindiya

Watch Video

About Pain Dem

Album : Pain Dem (Single)
Release Year : 2021
Added By : Farida
Published : Jul 13 , 2021

More ANYIDONS Lyrics

ANYIDONS

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl