Free De Matter Lyrics by ANGELA OKORIE


Free de matter
Free de matter
Free de matter
Free de matter
Free de matter

Angelina Belinda in the alter
You like you no like e no matter
But if you dare try to cross the border
I cause you with toilet water (toilet water)
I cause you with toilet water (toilet water)
I cause you with toilet water (toilet water)
I cause you with toilet water (toilet water)

Me I no dey look your way pah pah
You no fi come to my brain pah pah
As I dey walk I dey craz pah pah
Money on my brain everyday eeh aah
Leave matter for matias and sabi for some beatings oo
Free de matter if dem no like we
Free the matter, we no like dem
Free de matter
Angela scatter dem
Angela scatter dem
Angela scatter dem
Angela scatter dem

You doing santa claiming you de fighter
You be too much I dey claim you be mortal
Yet you tell me say na you be the confronter
Confront me then I show you my jater
A man wey try like harry potter
I swear I go punch al buli batta
This street life thing no be ragar
If you no like am free de matter
Na so free de matter
Na so free de matter
If you no like am, free de matter
You no want am, free de matter
You no need am, free de matter
If you no send am, free de matter
Free de matter
Free de matter

Watch Video

About Free De Matter

Album : Free De Matter (Single)
Release Year : 2021
Added By : Farida
Published : Dec 16 , 2021

More ANGELA OKORIE Lyrics

ANGELA OKORIE
ANGELA OKORIE
ANGELA OKORIE

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl