Odeshi Lyrics by ALPHA OJINI


It’s alright if the tears come from you
But na fight if I grumble
Nsogbu and as you like
You make all these rules
But if I try am na trouble

My mom passed and my dad told me my son 
See I need you to chin up
be strong like concrete if e too choke
Close your eyes and count to three
But make water no comot for your eye na man you be
Some nights I go notice say popsy eye dey red
He’d make up an excuse and send me back to bed
My aunties and my sis for perform miracle 
If tears could raise the dead

Popsy voice still dey ring for my head
So I walked around for months burying my tears deep
I’d see her face in my dreams
I couldn’t dare sleep bare feet
Walking in her room to tell her good morning
Her empty bed was where me and my worst fears meet
We been dey waka come back from church that day
When she slumped my faith in god is still in bad shape
Fast, pray nothing I started to blame myself

Maybe my sins were making god inflict this pain I felt
Like play I carried the guilt in my heart for many years
Be like olopa wey bury evidence
And na fuck up if you see tears for my face
I play Bakassi to my pain’s Derico
Odeshi, odeshi

It’s alright if the tears come from you
But na fight if I grumble
Nsogbu and as you like you make all these rules
But if I try am na trouble

Wetin you want wetin you want
Wetin you want make I do
Wetin you want wetin you want
What do you want from me
Wetin you want wetin you want
Wetin you want make I do
Wetin you want wetin you want
What do you want from me

My Dad text me how are you coping well that depends
I say I’m good but I’m running out of lies to tell
I was neck deep in depression never asked for help
On some out of body shit I was beside myself
Binge eating was my drug didn’t care about my health
Just thinking how the best thing about life is it ends
In this country where you never know how much time is left
And politics is a game of Simon says
In Buhari’s Nigeria you better hide your wealth
Hustle but make sure police doesn’t see you drive the Benz
Only thing Devil gives for free is a ride to hell
Convos with my bro only time I came out my shell cos
On top all this matter I still chop breakfast
The breakup or the reason I no know which one pain pass
But still na fuck up if you see tears for my face
Bakassi boy to my pain’s Derico
Odeshi, odeshi

Wetin you want wetin you want
Wetin you want make I do
Wetin you want wetin you want
What do you want from me
Wetin you want wetin you want
Wetin you want make I do
Wetin you want wetin you want
What do you want from me
Either way
I go still commit

Watch Video

About Odeshi

Album : TEARS ARE SALTY FOR A REASON (EP)
Release Year : 2021
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
Published : Dec 03 , 2021

More ALPHA OJINI Lyrics

Comments ( 0 )

No Comment yet



About AfrikaLyrics

Afrika Lyrics is the most diverse collection of African song lyrics and translations. Afrika Lyrics provides music lyrics from over 30 African countries and lyrics translations from over 10 African Languages into English and French

Follow Afrika Lyrics

© 2024, We Tell Africa Group Sarl