
Velvet Lyrics
...
Velvet Lyrics by AJEBO HUSTLERS
I know the color of your heart now
Velvet red it is
You know I’m quite a pessimist
Hoping we gon create good memories
You know say you seff, you're a wild one
Okoropke, to say the least
Nwata bụnụ aute', she get the rizz
Put you on some munchies and some trips
Dodorima
Tell the Uber guy to take left or e follow the map
Uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina
I say na all of una, aaahhh
Kpos
Two, four, seven, three sixty five
The barney still dey come my way, abruh, I no fit decide
Chidera dey my warri, Angela dey with my guys
I don put her on things and things, omo, she no fit deny, eh
Sweet girl wey like to chew gum me
Abi na love? This one na discovery
Abobbi, e don be
Fine girl wey come get uglies
No get worries
She no get joy but she get molly
Dodorima
Tell the Uber guy to take left or e follow the map
Uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina
I say na all of una, aaaahhh
Abobi
You know that shawty wey dey like my tweets
Wey she and Kpoli be like five and Six
Wey dey always make me shine my teeth
Wey dey ask if I skin dive her sis
I mean, she's never seen a guy like this
O baby, you no go vex
Wey dey ask if I skin dive her sis
I mean, she's never seen a guy like this
O baby, you no go vex
When you put calls, e no connect
And we no fit split bills in two half's, no be football match
See, I hold physical, in case you want cash
Dodorima
Tell the Uber guy to take left or e follow the map
Uhh yeah, uhh yeah, uhh yeah
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina
I say na all of una, aaaahhh
Watch Video
About Velvet
More AJEBO HUSTLERS Lyrics
Comments ( 0 )
No Comment yet
You May also Like
Get Afrika Lyrics Mobile App
About AfrikaLyrics
Follow Afrika Lyrics
© 2025, We Tell Africa Group Sarl